gcn lekwa vibes (aka chukwu) şarkı sözleri
They Thought i was gone for Good But mi tellem say mi soon come (tell'em say mi soon come)
This gbedu is a sell off you go ear am for you junction (ear am for your junction)
Been a long time wey mi i don getti faith
Mi come clean like mi be ready made
And mi give them the vibes kududebudebude (dedededeohh ohlooooooh lo)
And we from the city wey dey call us malu
So tell me wetin baba God no fit to do(noo)
So badmind stop the hating
Everyday mi a be eleveting
Cox mi na know the news demma formuate abi you no see say e no concern me ooo
Cox aka chukwu jim
Aka chukwu for my case Oh
Aka chukwu jim
Aka chukwu for my case Oh
Say no b lie (look eh lookeh)
I ear say dem dey find me (look Ehh look eh)
Make dem no go try me (Chukwu eh chukwu)
Say they want to tie me (Omo dem no fit tie me o)
Aka aka ya (cos eka chukwu for my case o) for my case o
Mi don tell ya wah mi seek for
Problem no dey finish so mi steady sipping on mi liquor
So mi dey my own,make you dey your own
I no dey look for trouble make you dey your zone ohh
I want let then know say nobody fit to come stop my own
Mi i owe nobody, I owe nobody No
And we from the city wey dey call us malu
So tell me wetin baba God no fit to do(noo)
Cox aka chukwu jim
Aka chukwu for my case Oh
Aka chukwu jim
Aka chukwu for my case Oh
Say no b lie (look eh lookeh)
I ear say dem dey find me (look Ehh look eh)
Make dem no go try me (Chukwu eh chukwu)
Say they want to tie me (Omo dem no fit tie me o)
Aka aka ya (cos eka chukwu for my case o) for my case o
Dey call me gcn

