gcn palava şarkı sözleri

Mmm mm (Ozedikus Nwanne) Mm mm Mm mm ah ah Ye ye ye ye Mmm mm ah Balance of mind I'm loosing it o Things dey my head o I'm thinking it o Life na Yolo, say we live once But if we die, where we Dey go o? Dem say na only one God Wetin come dey sup with all the magomago? Life has taught me lessons Learnt to count my blessings Oh when the pressure getting worse e Tell me what's the next thing? O o o o oh Things been happening on a daily And e dey cause wahala for my belly And anytime me put on me telly What you see is Palava palava Dey wan cause wahala Wahala o wahala I no like hullaba (Loo looo) And now people no dey fear God o Small pikin don dey join cult o See Nkechi don dey f*ck dog o Chilla Chilla, make I play you cassette o (Casette o) Say me no dey like to talk religion But on a steady e dey cause division We be living life with misinformation And our leaders with dem bad decisions Night and day my people pray For electricity wey yankee dey get for free No oh Don't tell me what to think Make we talk about the Talk about the Man wey dey chop man body What about the girlie Wey dey cut her body Cut her body Just to give her man bobby Dem say dem godly But dem no fit heal their pikin When e bloody And steady I dey see say life na vanity Why the good dey die Can't we live till eternity? And when I speak, Dem say I lost my sanity things been happening on a daily And e dey cause wahala for my belly And anytime me put on me telly What you see is Palava palava Dey wan cause wahala Wahala o wahala I no like hullaba (Loo looo) Take your religious life away Me I like my Broda man the way he Dey And I like my sister too the way she Dey
Sanatçı: GCN
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:35
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
GCN hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı