gcn pick up şarkı sözleri

Say they call me gcn na Sml nkor nkor Lekwa somthing If I reason the things I dey think My head fit blow before me I dey wish say my phone fit to ring Make e b say na my helper dey call me I don fast I don pray But my mama tell me say na one day e ehh ahh Oluwa which way Make man pikin no go crase Oh woo yeah Say alubarika I dey pray for Ise ko lo owo do you know ohhr But I give God the glory Say I dey sleep I dey wake Nobody do am for me Enough of things wey my eyes don see Man gats to hustle just to cross the red sea Yeeh yeeeh yeeh yeeh yee yeee Oluwa pick up pick up I don dey call you tay tay Oluwa pick up pick up Make dem no call me Otay I want to link up link up With dangote Oluwa pick up pick up ehh Make my blessings no tay Iseju kan pere Iseju kan pere eh eh Iseju kan pere lo ku Iseju kan pere Iseju kan pere eh eh Iseju kan pere lo ku Waaaa This fight no b for me alone Shay na like this we go dey dey ooh oo Oluwa show me your love Show me your blessings oh yee Oluwa show me your mercies o Make I no go sin o Say alubarika i dey pray for Ise ko lo owo do you know ohhr But I give God the glory Say i dey sleep I dey wake Nobody do am for me Enough of things wey my eyes don see Man gats to hustle just to cross the red sea Yeeh yeeeh yeeh yeeh yee yeee Oluwa pick up pick up I don dey call you tay tay Oluwa pick up pick up Make dem no call me Otay I want to link up link up With dangote Oluwa pick up pick up ehh Make my blessings no tay Iseju kan pere Iseju kan pere eh eh Iseju kan pere lo ku Iseju kan pere Iseju kan pere eh eh Iseju kan pere lo ku If I reason the things I dey think My head fit blow before me I dey wish say my phone fit to ring Make e b say na my helper dey call me
Sanatçı: GCN
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:05
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
GCN hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı