gcn prison in paradise şarkı sözleri

This is to inform the general public That the named artist gcn is no longer Under the management of HADEE Kududebudebude kudu ebude I'm talking of pain I'm walking away Was stocked in a place If you can't relate Don't try to explain Talking about my pain That was looking like fame Looking like a super star during the day But at night bad man be playing the slave Till I realize say dem Dey use me dey play oo Dem say many talent but no helper But na baba loke na him fit to help man So my brother make you hustle Make you step man Na person wey dey happy dey sing omo no be dead man Tho the sorrow the sorrow may last for night Like the chicken wey dey cry for night But joy comes in the morning This is my morning ehh(This is my morning eh) See I don tire to dey cry oo oh Prison in paradise I don tire to disguise oh oh And so many lies sleeping on the tiles oh oh oh Mi I don tire tire tire tire to disguise oh oh Somebody save me See I don tire to dey cry oo oh Prison in paradise I don tire to disguise oh oh And so many lies sleeping on the tiles oh oh oh Mi I don tire tire tire tire to disguise oh oh My breda is just that you cannot understand Is something that is really deep to the heart But you gat to take your heart And take your time to listen to enjoy Coz after this one I'm saying noting
Sanatçı: GCN
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:32
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
GCN hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı