gdlpeeid chocolata şarkı sözleri

Ehh Hello Eh excuse me excuse me young lady Aaaahhhhh hello yea ah hello excuse me Excuse me fine lady Fine chocolata (Pretty chocolata) Excuse me please can I just get to know yeeeaa (Pretty chocolata) UP! Pretty chocolata tell me what the matter (Talk nau) National grid fall? (Eh..) Come and take inverter (Oya take it) Simping na my pattern What ever you want am (I buy it) Alpha male hmm oya tell dem make dem shatap Rub my belly ehe Love the way you denge You dey gimmi joy with the way your body ghen ghen Go low make we beng beng Body dey on che che Makeup dey on flick she dey change hair like Ben10 I go pack am like I'm 2pac (Too big) Light the place up kalakuta (Kuti) Potopoto baby puta (Putin) No go play you Batistuta (Tuti) I go pack am like I'm 2pac (Too big) Light the place up kalakuta (Kuti) Potopoto baby puta (Putin) No go play you Batistuta (Tuti) You dey tell me make we vibe all night Gimmi something wey go cool my cheddah Make it double maybe 3,4,5 See this silicon sha... What more can I say She dey tell me make we vibe all night Gimmi something wey go cool my cheddah (Cool o) Make it double maybe 3,4,5 (Small cash) See this silicon sha... What more can I say (I can't talk) Me I love the way you gallanting Make I give you something wey go balance it I go do you wicked I be human being (I can wicked you o) I Can take you boat cruise on a date Na akamu case but you no go tell me no banging Me I love the way your body balancing All wet in there looking like a pool party I can take you boat cruise on a date Na akamu case but you no go tell me no banging I go pack am like I'm 2pac (Too big) Light the place up kalakuta (Kuti) Potopoto baby puta (Putin) No go play you batistuta (Tuti) I go pack am like I'm 2pac (Too big) Light the place up kalakuta (Kuti) Potopoto baby puta (Putin) No go play you batistuta (Tuti) You dey tell me make we vibe all night Gimmi something wey go cool my cheddah Make it double maybe 3,4,5 See this silicon sha... What more can I say She dey tell me make we vibe all night Gimmi something wey go cool my cheddah (Cool o) Make it double maybe 3,4,5 (Small cash) See this silicon sha... What more can I say (I can't talk) UPBLOWN!
Sanatçı: Gdlpeeid
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:43
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Gdlpeeid hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı