gdlpeeid gwaragwara (ouu ahh) şarkı sözleri

Oh yea Yeeeaaaa.... UP! Yea we bad like that No dey dull like like that Yea we dodging all the porthole we dey swerve like that Them dey call me Balloteli we dey ball like that No no we no dey pull out we dey kpro like that yea! When they see me balling mhen am in my zone I dey gi dem gwaragwara like I'm Mr Bone Always chilling in the sky like say the boy na drone I'm a king like Tchala mhen am on my throne Yea we dey ball (Ouu ah) Fresh outta bed (Ouu ah) Hang me like Jesus I came back like Christ I cannot be dead (Ouu ahh) We no dey fear am taking my time I'm coming prepared (Ouu ahh) Banging my hands on my chest King Kong like yea am the best (Ouu ahh) Who dey knock who be that (Ah who be that?) Let me be let me crash (Let me crash) I've been busy counting my money We no dey borrow we dey dash (Dash dash dash) If you want it you can have it Take it all spend my cash (Spend my cash) God go punish anybody wey go tell me say na trash yea (Your Father) Yea am busy making money moves Making uncountable damn it's incredible I'm more than just wicked I'm callus I'm terrible I'm locking the game left her back just like Taribo Your bae she been wet and I'm surfing like malibu She on the line damn I call her my barbecue Chop her with hands no no no cuticle Supernatural me I'm something like Menatou Yea we bad like that No dey dull like like that Yea we dodging all the porthole we dey swerve like that Them dey call me Balloteli we dey ball like that No no we no dey pull out we dey kpro like that yea! When they see me balling mhen am in my zone I dey gi dem gwaragwara like I'm Mr Bone Always chilling in the sky like say the boy na drone I'm a king like Tchala mhen am on my throne Yea we dey ball (Ouu ah) Fresh outta bed (Ouu ah) Hang me like Jesus I came back like Christ I cannot be dead (Ouu ahh) We no dey fear am taking my time I'm coming prepared (Ouu ahh) Banging my hands on my chest King Kong like yea am the best (Ouu ahh) Yea we swerving through the pothole any kinda way eh She dey gimmi head Ogboni like a ritualist hm (Ogboni ogboni) Killing beat on a daily na akamu case eh (Case) Mhen I show up in the building like I got the keys Nobody wavy as me ey Nobody do it like me (Ok!) Yaba left me in the building they right cause nobody crazy as me When I dey hustle no accolade Nobody dropping in cash for me Zipping the trench in a tea cup Now your shawty she wan link up ok! Yea we bad like that No dey dull like like that Yea we dodging all the porthole we dey swerve like that Them dey call me Balloteli we dey ball like that No no we no dey pull out we dey kpro like that yea! When they see me balling mhen am in my zone I dey gi dem gwaragwara like I'm Mr Bone Always chilling in the sky like say the boy na drone I'm a king like Tchala mhen am on my throne Yea we dey ball (Ouu ah) Fresh outta bed (Ouu ah) Hang me like Jesus I came back like Christ I cannot be dead (Ouu ahh) We no dey fear am taking my time I'm coming prepared (Ouu ahh) Banging my hands on my chest King Kong like yea am the best (Ouu ahh) Who dey knock who be that Let me be let me crash (Let me crash) I've been busy counting my money We no dey borrow we dey dash If you want it you can have it Take it all spend my cash God go punish anybody wey go tell me say na trash yea (Your Father) UPBLOWN!
Sanatçı: Gdlpeeid
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:32
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Gdlpeeid hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı