gdlpeeid karma (feat. vvensh & gass) şarkı sözleri

City Style you know It's your boy Gdlpeeid you know Gass eko Eh Tehiza Eh Tehiza Mami go Tehiza Go Tehiza Aza man mo need aza Mo cash out on ebay Mi ca sa mi su ca sa Forget am money dey Aza man mo need aza (Aza) Na dollar for suit case I get am I still dash am Forget am money dey Mon gbona Mon gbona Mon gbona Mon gbona Mon gbona Mon gbona Mon gbona Mon gbona yea Mon gbona Mon gbona Mon gbona Mon gbona Mon gbona Mon gbona Mon gbona lowo lowo Ninu aye Money wey dey my pocket Dem no fit bench am eh Dem wan chop from my wallet Alaye dey your dey (Dey your dey) The level I dey No be jazz mhen na pray I pray Na pray I pray eh E no fit jaiye cause na sapa hold am Baba don para use him mama run am o One day na one day karma go touch am On gbona lowo lowo na dorime dem call am o Ji masun Ji masun Nothing wey go hinder you From midnight till sun comes up Ji masun Ji masun Kind gbedu wey go ginger you Till the sun comes up Hey hey hey hey hey hey hey hey yah Where all my beautiful ladies at Tehiza (Mama) Tehiza (Mama) Tehiza (Mama) Tehiza Go go International I be federal fi one corner Mehn dem no fit check ma countenance Men dem want to sink ma containers (Never) Mana me I'm international Nor pounds nor dollar E be 510 fi one dollar Baba dem dey wine intentional Ninu aye Money wey dey my pocket Dem no fit bench am eh Dem wan chop from my wallet Alaye dey your dey (Dey your dey) The level I dey No be jazz mhen na pray I pray Na pray I pray eh E no fit jaiye cause na sapa hold am Baba don para use him mama run am o One day na one day karma go touch am On gbona lowo lowo na dorime dem call am o Ji masun Ji masun Nothing wey go hinder you From midnight till sun comes up Ji masun Ji masun Kind gbedu wey go ginger you Till the sun comes up Mo jaiye foreign go away away away One million dollars use am make my day Spiritual Hmmmmmm
Sanatçı: Gdlpeeid
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:17
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Gdlpeeid hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı