gdlpeeid last i checked şarkı sözleri

Story story hahahahaha Sit sit sit relax relax relax relax relax yea It's your boy Gdlpeeid you know Last I checked man was loving 2019 heart was working hmm Sweet dreams That kind something No lies love na good thing hm 21 girl turn something She wan chop life Her girls were flexing ah All night party after party ah Tantrums Man was ducking Sweet girl na she hold my button I ex Ngozi I close my curtain No more bannies ontop my body Goodness and mercy I still block my blessing ah Update she knack her mentor She knack her team leader She knack her pastor She knack everybody without a condom The thing come turn belle na me she come call ah Na me dey signal you I dey love you dem dey fire you Girl ige gbu mmadu This your lifestyle no dey tire you Na me dey signal you I dey love you dem dey fire you Girl ige gbu mmadu This your lifestyle no dey tire you This period know wetin you dey do o No go dey do my baby my baby my baby Because the same girl wey you dey carry dey put for mind Dem dey Tatatata Dey slap her nyash with disrespect Makanaki dem go knack your baby What can I do What can I say She dey play me like Konate ah Aje call Libianca Cause this people dey dont know me I don muss I don jogor I don drink I don smoke I don high I don choke I don gbas I don gbos Na me dey signal you I dey love you dem dey fire you Girl ige gbu mmadu This your lifestyle no dey tire you Na me dey signal you I dey love you dem dey fire you Girl ige gbu mmadu This your lifestyle no dey tire you Women wicked pass Men o Women wicked pass Men o Na me dey signal you I dey love you dem dey fire you Girl ige gbu mmadu This your lifestyle no dey tire you Na me dey signal you I dey love you them dey fire you Girl ige gbu mmadu This your lifestyle no dey tire you Na me dey signal you I dey love you dem dey fire you Girl ige gbu mmadu This your lifestyle no dey tire you Tire you UPBLOWN!
Sanatçı: Gdlpeeid
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:11
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Gdlpeeid hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı