gdlpeeid medicine şarkı sözleri

Juli no dey too complain She too dey like big plantain omase ah UP! Wait make I give you medicine Injection wey dey sweet for body GD no go do you no conny As Doctor wey I be make I cure your konji Wait make I give you medicine Something wey dey sweet for body ah She say she no want drip something eh Symptoms knack am injection Comot there joor! Okonoko okonoko You know the boy ogbologbo ogbologbo Shawty go ouu shawty go ahh Shawty want the ogologo ogologo Shawty go okonoko okonoko You know the boy ogologo ogologo Shawty go ouu shawty go ahh Shawty go hmm ahh Juli make I be one to friend you Me I no be the one to play you Okocha Surely I go take time to bend you Make I be the only one cue for your snooker Say the boy knack am Come back out Get vibes e be Buju and Burna See back shawty carry container Spray bar shey na Obi Cubana ahh na Wait make I give you medicine Injection wey dey sweet for body GD no go do you no conny As Doctor wey I be make I cure your konji Wait make I give you medicine Something wey dey sweet for body ah She say she no want drip something eh Symptoms knack am injection Comot there joor! Okonoko okonoko You know the boy ogbologbo ogbologbo Shawty go ouu shawty go ahhh Shawty want the ogologo ogologo Shawty go okonoko okonoko You know the boy ogologo ogologo Shawty go ouu shawty go ahh Shawty go hmm ahh Juli no dey too complain She too dey like big plantain omase Me too get big farm thing Give it to her pump and plain owanke aaahi Pump and plain UPBLOWN! Say the boy knack am Come back out Get vibes e be Buju and Burna See back shawty carry container Spray bar shey na Obi Cubana ahh na
Sanatçı: Gdlpeeid
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:41
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Gdlpeeid hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı