gdlpeeid nonsense şarkı sözleri

UP! Give am belle make e knack (Make e knack make e knack) Leave am for there make e bounce (Bouncing) E don wet I go swim like a shark so I put am for bed make we knack Give am belle make e knack (Make e knack make e knack) Leave am for there make e bounce (Bouncing) E don wet I go swim like a shark so I put am for bed make we knack Say na money dey stop nonsense (Money dey stop nonsense) Money dey strong conscience (Say na money dey strong am) Money na the common sense and she came with her friends so I put them in a circumference Say na money dey stop nonsense (Money dey stop nonsense) Money dey strong conscience (Say na money dey strong am) Money na the common sense and she came with her friends so I put them in a circumference Wey be say I don high I don Low I don gbas I don gbos I don gbogbolo cigar I don mezz E don cast abobi I puff ref wey be say I don high I don low I don gbas I don gbos I don gbongbolo cigar I don mezz E don cast abobi I puff ref (Gbogolo gbogolo) No dey ask me 2 plus 2 I didn't come for that I don dey Stop all these your nonsense I no dey get patience Folashade just come and blow my trumpet (Baloon baloon) See wetin we dey knock about Fresh And na you wey dem dey talk about There Say you get a biggie roundabout ehh.. Former Lekki kind of roundabout Damn! Give am belle make e knack (Make e knack make e knack) Leave am for there make e bounce (Bouncing) E don wet I go swim like a shark so I put am for bed make we knack Give am belle make e knack (Make e knack make e knack) Leave am for there make e bounce (Bouncing) E don wet I go swim like a shark so I put am for bed make we knack Say na money dey stop nonsense (Money dey stop nonsense) Money dey strong conscience (Say na money dey strong am) Money na the common sense and she came with her friends so I put them in a circumference Say na money dey stop nonsense (Money dey stop nonsense) Money dey strong conscience (Say na money dey strong am) Money na the common sense and she came with her friends so I put them in a circumference Wey be say I don high I don Low I don gbas I don gbos I don gbogbolo cigar I don mezz E don cast abobi I puff ref wey be say I don high I don low I don gbas I don gbos I don gbongbolo cigar I don mezz E don cast abobi I puff ref (Gbogolo gbogolo) UPBLOWN!
Sanatçı: Gdlpeeid
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:19
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Gdlpeeid hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı