gdlpeeid olodo şarkı sözleri

UP! Hello Emeka (Hello) Remember the exams wey we dey write we no pass (We no dey pass) They say my head e get big space like an acre (Big die) We no dey stay inside the class Jump the fence before dem ring the closing bell All the test we been dey fail for the class Oju eja dem sing for me inside the class (Olodo rabata) Cause I always get zero over 10 But now I don dey add dem zeros Don dey chase my dough Don dey smoke the igbo But before we dey smoke the igbo Now I don dey stack my zeros…(I dey stake am) Chase my dough… (I swear I don dey chase am) Smoke my igbo…(Smoke smoke) Just lemme make I moul my igbo… (Lemme lemme abeg make I moul am) When I turn up dem dey call me olodo (Yea yea) Cause they know I'm steady getting my zeros (Yea yea) We no dey pass but we dey hustle on the low (Yea yea) We dey ontop and we dey shine like bololo (Yea yea) When I turn up dem dey call me olodo (Yea yea) Cause they know I'm steady getting my zeros (Yea yea) We no dey pass but we dey hustle on the low (Yea yea) We dey ontop and we dey shine like bololo (Yea) When I turn up dem dey call me olodo Cause they know I'm steady getting my zeros We no dey pass but we dey hustle on the low We dey ontop and we dey shine like bololo When I turn up dem dey call me olodo Cause they know I'm steady getting my zeros We no dey pass but we dey hustle on the low We dey ontop and we dey shine like bololo CGPA dey go down But my money dey come up For the class we no dey top But for the doinz we dey ball Shey you been dey cover book Cause you no want make we copy My guy I wish you well I hope you winning in life (I hope you winning bro) But now I don dey add dem zeros Don dey chase my dough Don dey smoke the igbo But before we dey smoke the igbo Now I don dey stack my zeros…(I dey stake am) Chase my dough… (I swear I don dey chase am) Smoke my igbo…(Smoke smoke) Just lemme make I moul my igbo… (Lemme lemme abeg make I moul am) When I turn up dem dey call me olodo (Yea yea) Cause they know I'm steady getting my zeros (Yea yea) We no dey pass but we dey hustle on the low (Yea yea) We dey ontop and we dey shine like bololo (Yea yea) UPBLOWN! (Yea yea) (Yea yea) (Yea yea) (Yea)
Sanatçı: Gdlpeeid
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:01
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Gdlpeeid hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı