gdlpeeid shutup şarkı sözleri

Shutup there! (Shutup) Who see you sef? (When dem tell you you no hear abi?) You see yourself? (You dey do like say bomb dey your head) I no see your papa I no see your papa You see yourself? (UP!) Shutup there (Shutup shutup) Shutup there (Who see you sef) Shutup there (Shutup joor) Shutup there (Me I no see you sef) Shutup there (Na Ogun go kill your papa) Shutup there (You see yourself?) Shutup there Shutup there (You see yourself?) Shutup there (Ela oju kan) Shutup there (Who see you sef) Shutup there Shutup there (Me I no see you sef) Shutup there (Ela oju kan) Shutup there (You see yourself?) Shutup there (Baba you be scam) Shutup there (You see yourself?) Shutup there Hey shutup Who see you sef (Shutup joor!) Shutup me I no see you sef hey No come dey form for me hm (I no see you) Me I no see you sef hey (I no see you) Me I no wear my glasses hey (I no see you) So I no see you sef hm I be like Cobhams (Oju fo mi) Me I no see you The sun too much (Ewe....) I be like albino hey I come alive in the night time I be like mosquito hm For night sef me no see you when you coming cause I be like blind olosho hm Shutup there (Stevie wonder) Shutup there (Who see you sef) Shutup there (Afoju) Shutup there (Me I no see you sef) Shutup there (Aboli I no see anything I no see anything) Shutup there (You see yourself?) Shutup there (I no see I no see eye dey pain me I no see) Shutup there (You see yourself?) Shutup there (Ela oju kan) Shutup there (Who see you sef) Shutup there Shutup there (Me I no see you sef) Shutup there (Ela oju kan) Shutup there (You see yourself?) Shutup there Shutup there (You see yourself?) So many flour mhen who dey bake? (Who) So many birthdays wey the cake hey? (Hey) So many barmen wey the drinks hm? (Ok) I no dey see I dey meditate My bank just called say the feds are coming Cause my account just flood with dollars (Dollars Dollars) Your guy wey dey hate say I'm stupid and proud now hin babe wan fo mi lola I be like Cobhams (Oju fo mi) Me I no see you (Ntoor) The sun too much (Ewe...) I be like albino hey I come alive in the night time I be like mosquito hm For night sef me no see you when you coming cause I be like blind olosho hm Shutup there (Eye dey pain me) Shutup there (Who see you sef) Shutup there (I blind o) Shutup there (Me I no see you sef) Shutup there (Aboy you dey see am now ehn?) Shutup there (You see yourself?) Shutup there Shutup there (You see yourself?) Shutup there (Ela oju kan) Shutup there (Who see you sef) Shutup there (I can't even see myself) Shutup there (Me I no see you sef) Shutup there (Ela oju kan) Shutup there (You see yourself?) Shutup there (You don see yourself now) Shutup there (You see yourself?) Shutup there Who see you sef Me I no see you sef You see yourself? (Ntoor) You see yourself? UPBLOWN!
Sanatçı: Gdlpeeid
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:13
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Gdlpeeid hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı