gee h young dreams şarkı sözleri

Ooh oouuh oohh Gee H Ohh oh See! Young boy wey I no get Ibi convoy be my prayers Oh I go sing hosanna naa na Oh yeh yeh Na that day wey i go chop bet I want love romeo and juliet Make i build house give mama ahh Mabr3 trotro by the road Debiaa la borrow Sika nti people getting gono You get girl sef you no fi to show Cos chairman dey pick am for road Nice house and fine cars Make i feel comfy i fine sha! Fly my family to America Live my dreams o Is this too much to ask? Am I not your child? People dey make am big o Make you dey look my way Is this too much to ask? Am I not your child? Make a young lad win o Promise not to lose my way Is this too much to ask? Oh my oh my oh my God Oh my oh my oh my God Oh my oh my oh my Oh my oh my Am i not your child? Oh my oh my oh my God Oh my oh my oh my God Oh my oh my oh my Oh my aah oh oh Me I want to chill o Oluwa rain o Blessings on the boy o Make the money dey flow We tire for the follow back Make we de lead make we dey control la Bless me with a range rover Make we take over! Eh eh I no fi ask no one ofcourse na only you baba!! So as we dey pray make edey show make you do am for me Send my helper Lord to come and rescue me Oh tell me Is this too much to ask? Am i not your child? People dey make am big o Make you dey look my way Is this too much to ask? Am i not your child? Make a young lad win o Promise not to lose my way Is this too much to ask? Oh my oh my oh my God Oh my oh my oh my God Oh my oh my oh my Oh my oh my Am i not your child Oh my oh my oh my God Oh my oh my oh my God Oh my oh my oh my Oh my aa oh ohh
Sanatçı: GEE H
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:15
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
GEE H hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı