gee jay solo şarkı sözleri

Lanki Music Incorporation Gee...Jay... Make we dey bungalaba ah ah Ahhhhh... Story of my life yea Many things I wanna talk Gimme me liku henny with an ice in a Red cup Inside me red cup, inna me red cup Girlie wanna drink up Odoyewu don go, make a girlie wanna Kpo, one matter enter other matter Friends carry Go Buru gaba ey, make una carry go That's why! When dem dey come I go fiobodo Plenty water comot for my eyes so I go Solo and I dey cry I dey jogodo But then I dey go go go When dem dey come I dey fiogono Carry person matter for their life so I Go solo And I dey climb I dey go go go Oluwa no go see me down Mo bad gan o dapad Ma nigga mo bad gan o dapada Give me any beat I go pa pa pa Na me be the one wey dey jabrata Uhn... yea E wor be ba E wor be ba zenge E wor be ba E wor be ba zenge E wor be ba E wor be ba zenge E wor be ba E wor be ba zenge This one na for fake friends yo With their fake love ye, oooo People with their bad mouth ey With their bad mind o, eyyyyy People with their two face eyy Dem be damagers o, eyyyyyyy Make una dey fear God o, oooooo That's why When dem dey come I go fiobodo Plenty water comot for my eyes so I go Solo and I dey cry I dey jogodo But then I dey go go go Mo bad gan o dapada Ma nigga mo bad gan o dapada Give me any beat I go pa pa pa Na me be the one wey dey jabrata Uhn... yea E wor be ba E wor be ba zenge E wor be ba E wor be ba zenge E wor be ba E wor be ba zenge Tell Tiwa Savage E wor be ba E wor be ba zenge Make kuku sign me ye E wor be ba E wor be ba zenge Tell Don Jazzy make e jazz me Where Omah Lay make e tell Davido Simi! Alongside pa pa pa pa, Patoranking Yemi Alade, dey dey
Sanatçı: Gee Jay
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:20
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Gee Jay hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı