gee6ix reason me şarkı sözleri

It's Flairvyn the beat monster Gee6ix bahdman official Son of PAYEFA , you already know Oluwa I Dey on my knee, make deh answer the call D hustle no easy , make deh still bless the boy We Dey hustle every night and day And d hustle no Dey pay, make dem still reason the boy D suffer too much for the boy D pains too much for the boy Oluwa answer the call, before hunger turn my low cut to steady dread To steady dread Reason me, reason me, make dem reason me Reason me, reason me, make dem reason me Cos d hustle know easy oh, make dem reason me Cos d struggle know easy oh, make dem reason me Reason me, reason me, make dem reason me Reason me, reason me, make dem reason me Cos d hustle know easy oh, make dem reason me Cos d struggle know easy oh, make dem reason me Agoromo krimo teme Dà e no Dey fail me I no Dey put my trust on man cos dem Dey fail me I don taya for the borrowing life Abeg, give me small, give me for the borrowing life E No go bad, If I still Dey ball Carry popsy comot , mumsy buy anything wey u want oh Dangote wey u create, no get seven head, make dem reason d boy Cause the pain is too much for the boy And as I dey, I don hustle for life oh Meh e know easy, oh nah your hand I Dey oh Baba make you run for me Make you change am for me Make you do am for me, Baba I pray And as I day, I don hustle for life Meh e know easy, oh nah your hand I Dey oh Baba make you do am for me Make you run am for me Make you change am for me, Baba I pray Reason me, reason me, make dem reason me Reason me, reason me, make dem reason me Cos d hustle know easy oh, make dem reason me Cos d struggle know easy oh, make dem reason me Reason me, reason me, make dem reason me Reason me, reason me, make dem reason me Cos d hustle know easy oh, make dem reason me Cos d struggle know easy oh, make dem reason me Change my life, oluwa make u change my life Change my life, oluwa make u change my life Change my life, oluwa make u change our lives Make you run am, run am, run am, run am, make you do am, do am, do am, do am Make you run am, run am, run am, Baba I pray Reason me, reason me, make dem reason me Reason me, reason me, make dem reason me Cos d hustle know easy oh, make dem reason me Cos d struggle know easy oh, make dem reason me Reason me, reason me, make dem reason me Reason me, reason me, make dem reason me Cos d hustle know easy oh, make dem reason me Cos d struggle know easy oh, make dem reason me Reason me, reason me, make dem reason me Reason me, reason me, make dem reason me Cos d hustle know easy oh, make dem reason me Cos d struggle know easy oh, make dem reason me Reason me, reason me, make dem reason me Reason me, reason me, make dem reason me Cos d hustle know easy oh, make dem reason me Cos d struggle know easy oh, make dem reason me
Sanatçı: Gee6ix
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:43
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Gee6ix hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı