geekaydon money (feat. berri-tiga) şarkı sözleri

See na berri wey dey sing song yeah Geekaydon o Back then I dey hustle frm Alaba reach idumota Nobody send me Even my bestie sef no gree bother Me I no stress I dey face my goal I no send their goalkeeper I want a Bentley Sendy nobody God be my comforter Na why I dey grind Na the hustle dey my eyes Na the money I dey find I dey find Na why I dey grind Na the hustle dey my eyes Na the money I dey find I dey find na na na na Na money na money If not money don't call me Oro owo loun shey mi Ara tin kan mi o Na money na money If not money don't call me Oro owo loun shey mi Ara tin kan mi o Money matter na hin dey for my mind 20 Milla wey I go use cool my mind If not Money abeg don't call my line Abeg no waste time Money dey turny me on Na money dey givy me joy Plenty raba gimme love Na money my kele go chop If I no dey ball she no go follow talk Na money I dey find Plenty raba dey my mind Me I no dey sleep for night Pray to ja to bless my grind Na money na money If not money don't call me Oro owo loun shey mi Ara tin kan mi o Na money na money If not money don't call me Oro owo loun shey mi Ara tin kan mi o Na money na money If not money don't call me Oro owo loun shey mi Ara tin kan mi o Na why I dey grind Na the hustle dey my eyes Na the money I dey find I dey find Na money I dey find Plenty raba dey my mind Me I no dey sleep for night Pray to ja to bless my grind Na money na money If not money don't call me Oro owo loun shey mi Ara tin kan mi o Na money na money If not money don't call me Oro owo loun shey mi Ara tin kan mi o Na money na money If not money don't call me Oro owo loun shey mi Ara tin kan mi o Na money na money If not money don't call me Oro owo loun shey mi Ara tin kan mi o Your boy geekaydon Nuh Nuh Ara tin kan mi o
Sanatçı: Geekaydon
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:14
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Geekaydon hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı