geekaydon the way you do şarkı sözleri

Shebi you know the way Monkey like banana I like you like that O ka mi Lara And that time wey garri no dey And no money no dey Baby shey you go dey with me e (Shey you go Shey you go de de de) Make I no lie Me I no go fit to dey watch you suffer Hunger back to sender We go jaye forever eh The way the way the way The way you love me e Make me just dey wonder Shey we go dey forever eh eh You gimme Love You make me happy Nobody can love me the way you do You gimme joy o You make me happy Nobody can love me the way you do (Eh eh) Why you love me Me I don't know You say my loving is enough Loving is enough You say you go gimme your body and soul o Na me go dey sip you like zobo Sip you like zobo o o eh No mind this other girls Dem be dey follow me Buh me I fit to die for you Na you I want to do Na you get all the money wey dey for my kolo Na you dey make me kolo I'll take you to colo Rado The way the way the way The way you love me e Make me just dey wonder Shey we go dey forever ah eh eh You gimme Love You make me happy Nobody can love me the way you do You gimme joy o You make me happy Nobody can love me the way you do (Eh eh) You make me feel complete My girl my love my boo The princess of my heart The only one that makes me smile I'm in love with you My girl you know it's True Wanna wake up everyday and say this words to you
Sanatçı: Geekaydon
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:38
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Geekaydon hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı