geemax hustling (real life) şarkı sözleri

It's just a real life it's just a real life True life story yeah yeah yeah The way we grinding 247 We just dey hustle on a normal level Moti plus quran pelu bible Mind You Was born with śibi onike not silver spoon So why I no go grind A step at a time Like garri ijebu omo e sure say I go rise Pikin wey no get helper sebi e suppose wise I dey strive make I shine Don fall many times but see Omo na bouncing NIggz them be hating I just wanna get rich Don't wanna die trying This Life You just gotta keep moving Don't Slow like say u don high on codeine Ooja base on say u no be ghetto breed I still dey burn again cos many bush for my crib I no expect make u sow for where u no dey reap To ba gbó story mii wa fo wa mó wipe o deep... Aimóye Cashout but Niggz for street dey rip No love in d city , Omo iya mi ko ya avoid see finish I still dey burn again cause many bush for my crib I no expect make you sow for where you no dey reap To ba gbo story mi wa fo wa mo wipe o deep So many cash out but niggaz for street dey rip Huh No love in the city Omo iya mi ko ya avoid see finish Yeh yeh ehh ehh moni sè mio ni seke Fi wón sile kan ma śepe o But emi gan mio sere o Mo mo wipe mo ma leke o You be butter o le mo bose nlo Ole mo nkan ton so Igboro laye tin lo I no won dey look ni bi tawon egbe mi tin nowo I no won dey scratch body ni bi tawon egbe mi tin nowo I no won dey look ni bi tawon egbe mi tin nowo I no won dey gbera ni bi tawon egbe mi tin nowo Somebody pray for me Cos I feel like say nobody dey for me Somebody pray for me i no won make enemies make dem shame on me Somebody pray for me Cos I feel like say nobody dey for me Somebody pray for me Cos I feel like say nobody dey for me
Sanatçı: GeeMax
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:25
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
GeeMax hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı