geezi the one şarkı sözleri

YoungOg on the beat Hmmmm (na na na na) Hmmmm I Dey find love oh Wey I neva see before Cause I get joy oh Wey I neva feel before Mamii I Dey find love oh Wey I neva see before Sake of I get joy oh Wey I neva feel before Hmmmm This thing Dey sweet me for my heart Something Dey tell me for my soul oohhhh Say na you be The One This thing Dey sweet me for my heart Something Dey tell me for my soul oohhhh Make I know what's up Give me love Show me more Or you give me all Oh my love Pick my call Make I know what's up Make I know what's up Make u give me love Show me more Tell me things Wey go tease my thoughts Oh my love Pick my call Make I know what's up Make I know what's up ohhhh OJuju calabar dey enter for my zone Me and you go dey chill on the low low Me and you go dey chill when dem no know (Yeah yeah) And many things wey dey go through my mind Only you wey dey give me the good vibes All night and for liiiifeeee (Yeah yeah) This thing Dey sweet me for my heart Something Dey tell me for my soul oohhhh Say na you be The One This thing Dey sweet me for my heart (sweet me for my heart) Something Dey tell me for my soul oohhhh Make I know what's up Give me love Show me more Or you give me all Oh my love Pick my call Make I know what's up Make I know what's up Make u give me love Show me more Tell me things Wey go tease my thoughts Oh my love Pick my call Make I know what's up Make I know what's up ohhhh I Dey find love oh Wey I neva see before (I dey find love ohh oh oh) Cause I get joy oh Wey I neva feel before hmmm (Wey I neva feel before uh uh) I Dey find love oh Wey I neva see before (yeah yeah) Cause I get joy oh Wey I neva feel before Hmmmm This thing Dey sweet me for my heart Something Dey tell me for my soul oohhhh
Sanatçı: Geezi
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:54
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Geezi hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı