geezyshore dont dull şarkı sözleri

Sexy come whine pon me cocky you know I can’t judge Whine get the money Say Make you run come mi ends Me no get time to waste And if you whine good Then you gon earn it She say she gat a boo o But she still don’t wanna let me go o Me don’t know what to do The thing Dey do am like dejavu o (So I tell am) x2 Don’t dull Don’t dull Don’t dull Don’t dull If you see the lifestyle x2 you go lockup When you cash shawdy you go shut up Say this baby be my porn hub She go streak me the pics I go like so I ghas sub Chewing gum don be gum drop She dey call me the name anytime I dey try chop I be oga benefactor I dey comot like film anyday I be actor See Godzilla don dey pipe up So I fire all my enemies to ash off to stay wicked Too wicked This beat go scatter we head Shave all my opps with gillette make my money soft on me men I don't really give a f** damn If you thought I've been slipping Chop your girl like potato and she likes it when I'm peeling i get boys for the uptown shawty pull up with bussdown if ur kele pass here i no go lie we go chop am oga why u con dey hoard am e con be like say na day school, no dey bother u dey para pass ur mother (na the henny wey dey ) na the henny wey dey cause am we dey turn up helicopter wey the order make the shima come money dey na the reason why she like us i dey back i dey feel am bros I get money with the gees i trust na only me and my abonten spoil am till e rotten omo the shodi too omo the shodi too naughty malo fi lo kulolomi talk say i dey cure her conji (So I tell am) x2 Don’t dull Don’t dull Don’t dull Don’t dull If you see the lifestyle x2 you go lockup When you cash shawdy you go shut up wahgwan.... don't dull... How you do that thing, go make i f*ck up... make a broda man off, no way to focus... shawdie drive a nigga crazy make I hit wall I no go lie, your hips no dey lie onion with the booty, girl you make all my niggas dey cry... Way your waist be moving, you can make elmani hypnotize... give you all my time you must tire, how you run for my mind. you the one I want, no dey cap, am saying my mind time is of the essence, kiss me make I get sense.... Bad man is going broke, when he pays for his wickedness... no be so person dey fine, girl you are wicked... you dey make me go and come, you dey f*ck up my system u dey burst up my ticket drip too cold niggas know i’m the sickest g na over 100 if ur nigga wan still test pullup the geng mans got homies in the ends (So I tell am) x2 Don’t dull Don’t dull Don’t dull Don’t dull If you see the lifestyle x2 you go lockup When you cash shawdy you go shut up
Sanatçı: Geezyshore
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:55
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Geezyshore hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı