geezyshore kalambolo [remix] şarkı sözleri

Eh Eh EhEh Eh EhTell that nigga make he gimme my spark!You dey mad! Shey na you talk say puff and passEh Eh Eh Eh Eh Eh EhTell that nigga make he gimme my spark!You dey mad! Shey na you talk say puff and pass.Knack am Kalambolo!Eh Eh Eh Eh Eh Eh EhKnack am Kalambolo!Knack am Kalambolo!Tell that nigga make he gimme my spark!You dey mad! Shey na you talk say puff and pass.Knack am Kalambolo!Eh Eh Eh Eh Eh Eh EhKnack am Kalambolo!Knack am Kalambolo! Aboi tell them make dem give that boy chanceYou no fit scatter my plans!Contamination na abominationStreet orientation no be by slangsNo be by wither! who goes! leave amWe go transfer aggression, Opay or KudaFly boy, for the streets, I full ground,Hot boy if we jam, you go cool down!Rumukurushi, close to Okochirifrom Okochiri, burst out borokirina men wey dey move, no be nwatakirisenior man comot body, or you chop concreteE dey play, E dey showIf you bad, we go knowIf you hold, you no need to dey toast, na the barneys go flowknack am kalambolostreets on walangoloWave zaddy!Tell that nigga make he gimme my spark!You dey mad! Shey na you talk say puff and pass.Knack am Kalambolo!Eh Eh Eh Eh Eh Eh EhKnack am Kalambolo!Knack am Kalambolo!Yeah!Yeah!Where my Cutlass!Where my Cutlass!Oh, you think say I dey follow you joke? waste this man like taribo, shey na dem talk say I no go fit blowSo I link up with Geezy and MoeKG don show, you know it’s on Go on sight!Last night men I told my brosles fous sont dans la rue!Give that man body contact! make him know say Indomie no be food! my guyname na 'talk and do'ain’t got time for cock and bullMy Zodiac sign na dollarsAll my men na ballers Back then when Dey para!If you talk too much, we barb you galas!omo no chat like fool I go knack am one if e talk too much i go knack am twowe just pulled up in a blacked out coupeif ur boy talk twice i go rise that toolf*ck that shitboys go pullup in tens its mad imma rap tycoonIf he talk too much we gon touch himbe like holy spirit it’s rushing omo best believe that we locked inI can’t sleep my G we up working f*ck shit up then f*ck up his cousinI be Jesus boy I get workingsomo bro na maximum muzzingomo f*ck it if its not moneywe just stuntingTell that nigga make he gimme my spark!You dey mad! Shey na you talk say puff and pass.Knack am Kalambolo!Eh Eh Eh Eh Eh Eh EhKnack am Kalambolo!Knack am Kalambolo!see eh!my mind dey sharp like machete walahiI fit to cut you pieces you no fit carry my matter run quarantine I go lockdown your disses I be like smada fine boy normal na me go run your Mrs kisses to all my enemies bro I dey too straight for sisiesperson don tiff my igbo when I locate the maga na to rugged the boy dagbo the fool like popo tell am to kneel down give am 3 puffs of comomake e dey burst dey koloknack am with Kodak make e dey off on slowmo life go bitter like agbo eh!
Sanatçı: Geezyshore
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:15
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Geezyshore hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı