geezyshore wetin dey sup? şarkı sözleri

Comot the wasteman sharps The g dey talk too much I no get time for yarns We still dey find these bucks She told me ice me up I told her climb this gun Pull up the venue, burst the place I still dey find the boss They hate that they can't be us Niggas wey dey owe me kpa dey gimme story like wetin dey sup? Told them stop fucking with us I get boys wey go take you to God We up all night tryna get racks yunno we out here getting the bucks Tell wasteman wetin dey sup Tell bigman wetin dey sup? 2x Cause I no vibe with you You wan come try me, wetin dey sup? Dey your lane you wan dey check me? You don dey ment to wetin occur Person wey no fit be my Gee Dey find way to call me him bros and we no discuss... That guy sef go be my target he must get him shot Call me alpha the mighty ojini Grace too fat even if I'm skinny Pepper dem the nigga be chilly Random girls be calling me 'sweetie, Gimme, something big and too heavy' Very soon I go own the whole city Drill rap chief be feeling like Diddy Diddy Niggas wey dey owe me kpa dey gimme story like wetin dey sup? Told them stop fucking with us I get boys wey go take you to God We up all night tryna get racks yunno we out here getting the bucks Tell wasteman wetin dey sup Tell bigman wetin dey sup? 2x Man too sharp Manna feeling good I dey move ahead Eh I no plan to jam any oppo But if I catch any other one I go break him head Shut down the place and get out I ain't got time for friends Just me, music and my fucking brothers All of my men dey para If you ain't got money in your mouth, I'll advice you to please just sharap Out run boys like Mohammed Salah Shauty see kpa she's calling me Dada But I ain't never had no kid Your chick wanna kiss my lips Jesu Christi! resurrected the game You boys can't be on my shit I bought your chick Patek just so she can check and see it's my fucking time 1k for every line Talk twice, I Bury the guy A verse cost more than your iPhone g No cap just hoodie and shades Came thru with the silliest wave Shawty wanna come over and stay Don't think that you're wise or sneaky man We get like 200 tapes Snake niggas I don't want no disrespect My killys dem be on the way Niggas wey dey owe me kpa dey gimme story like wetin dey sup? Told them stop fucking with us I get boys wey go take you to God We up all night tryna get racks yunno we out here getting the bucks Tell wasteman wetin dey sup Tell bigman wetin dey sup? 2x
Sanatçı: Geezyshore
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:30
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Geezyshore hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı