gelo nice-man peace şarkı sözleri

Gelo nice ehh Inna the place Bezoouuuuhhhh Yi no easy Like 3 square meals no see me Thorn T shirts and dirty yeezys I pull up for streets with no pity Oohh ohhh waah As day di break we di forcam we no get holiday This hustle di makam we di sin even for holly day. And even when the chop show we di forget for pray Or cockroach fit la last fall inside of we delay The shage is consistent Steady heating my existence Or man go lass lass show na di dick for content Or man go lass lass show na di dick for content So have pity Mare human being when u see me I no greedy I just choose me And pls pls all am asking to my mind is wowo ooh Na the peace of mind Na the peace of mind Na yi wey your man di find Na the peace of mind Na yi wey your man di find Na the peace of mind Na the peace of mind Fami calling say mala no dey huz Friends wehh di stab u na for back Life short So livam diligently Protect your family anytime u get the means Money dey many pipo dey around As yi finish story for another day So make u use long spoon when u chop around We no fit see green snake inside green grass Because The shage is consistent Steady heating my existence Or man go last last show na di dick for content Or man go last last show na di dick for content So have pity Mare human being when u see me I no greedy I just choose me And pls pls all am asking to my mind is wowo oooh Na the peace of mind Na the peace of mind Na yi wey your man di find Na the peace of mind Na yi wey your man di find Na the peace of mind Na the peace of mind Pay the price Pay the price Tow the line Tow the line Sacrifice Sacrifice Pay the price Pay the price Peace of mind Peace of mind Tow the line Tow the line Sacrifice Sacrifice Pay the price pay the price
Sanatçı: Gelo Nice-Man
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:46
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Gelo Nice-Man hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı