gemin9 quazeem definition şarkı sözleri

This high grade level got me so so high And as am cool as ice you dig it me i don't don't mind you Not time to they check another man time lai lai You know what is worth doing is worth doing well o You no fit tell me say na lie The real definition of an hustler I'm a goal getter that's why am so deep in it Nobody fit to quench this fire burning The true definition of an hustler Me i no be killer i no be gangster I just want to sing and drive dem girls crazy Na jah been dey bless me from day one And everything wey you dey see is true So will you ride with me Let me take you on a journey to the promise land To the promise land So come ride with me Let me take you on a journey to the promise land To the promise land Tanimo kowaso Enitobamo kowaso Bomishe wonu agbon Tanimo kowaso Enitobamo kowaso Bomishe wonu agbon Koleyewon oo The real definition of an hustler I'm a goal getter that's why am so deep in it Nobody fit to quench this fire burning The true definition of an hustler Me i no be killer i no be gangster I just want to sing and drive dem girls crazy Na jah been dey bless me from day one And everything wey you dey see is true Let me take you on a journey to the promise land To the promise land
Sanatçı: Gemin9 Quazeem
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:10
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Gemin9 Quazeem hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı