g.e.m.s wayo şarkı sözleri

Mr John You want to hammer You want to show everybody say Your hustle don pay You say to Paul Oya show me the way (Abeg show me the way na) You want to give your soul away because of money Eh eh na wayo o Don't listen to the voices of this world No fall for wayo o Dem go give you stone Come tell you say na bread But na only good things Jesus dey give Na only blessings, favour and grace Na so so good things Jesus dey give Only put your mind On top His word Sister Mary (Ehh) You want to marry You want to tell everybody say This is the date o Even for church Your matter na prayer point (Sherimama kerimama) You come dey waka go up and down cos time is running Eh eh na wayo o Don't listen to the voices of this world No fall for wayo o Dem go give you stone Come tell you say na bread Na only good things Jesus dey give Na only blessings, favour and grace Na so so good things Jesus dey give Only put your mind On top His word Only put your mind On top His word Eh eh na wayo o Don't listen to the voices of this world Na mega wayo o Dem go give you snake Come tell you say na fish Na only good things Jesus dey give Na only blessings, favour and grace Na so so good things Jesus dey give Only put your mind On top His word Na only good things Jesus dey give Na only blessings, favour and grace Na so so good things Jesus dey give Only put your mind On top His word But seek ye first the kingdom of God and his righteousness And all these things shall be added unto you For what shall it profit a man If he shall gain the whole world, and lose his own soul For I know the thoughts that I think toward you, saith the LORD Thoughts of peace, and not of evil, to give you an expected end
Sanatçı: G.E.M.S
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 4:01
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
G.E.M.S hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı