gendee manueuver şarkı sözleri

Monday, and we still balling where your friends dey If na Tega John what can I say Or maybe we can end it in S.O.K Oh baby show workings no be all this Cho-Cho-Cho Nah because of your yansh you dey play me conico If you no get lighter how you fit to lit the blunt Stories from a wise man from the Leviticus If dem no go tell you, I swear you no fit know This music in my blood, do re me fa ti do If you wan show love, you no need envelope This music thing I do, nah my only hustle oh I dey write all day and i dey like Sunday Listen to the preaching, it paves the way Try to listen to what the old man say Cause if you see am twice, them fit don see am thrice I maneuver, I no follow for people wey been do bad Cause if you vex me I swear I fit lose am I dagger all your spine like suya Where my aboki no call meruwa With the gang on my side you don't do that Focus, I'm the champion, a ruler And no be by my power nah Oluwa I wasn't raised in the ghetto But still man's street, without me you won't echo Yes so, Gendee the goat, he the best though Put them all together and they still won't reach my leg no Ain't nobody like Joe boy once said I'm angry, seeing that the streets are not fed If you listening to me you best hear with content Cause my shit Top Notch like Hip TV's content I'm jiggy like a Suleman, my grime is different And I do it cause I know I can mix the bar Then you can catch my flow in it Cause if the sinners are the hoes then we all sinning Read my lyrics and make sure that you are winning Get off my stage, are you dumb or you just kidding Man's descending but I'm not no Messiah If I walk on water I'll drown like a tiger I maneuver, I no follow for people wey been do bad Cause if you vex me I swear i fit lose am I dagger all your spine like suya Where my aboki no call meruwa With the gang on my side you don't do that Focus, I'm the champion a ruler And no be by my power na Oluwa I maneuver , I no follow for people wey been do bad Cause if you vex me I swear I fit lose am I dagger all your spine like suya Where my aboki no call meruwa With the gang on my side you don't do that Focus, I'm a champion a ruler And no be by my power na oluwa
Sanatçı: Gendee
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:38
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Gendee hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı