gene okeke lighter no dey şarkı sözleri

Hmmmm Ahhhh Eh he This one na for people wey sabi as e dey go yeah Wey dey pray night and day make e be say them blow eh Alaye no think am See Oluwa no dey sleep eh Say im go give you and e no go end for there It's not an easy thing to be me Shey you know After the hustle and the bustle Shey you know Man body no be firewood eh Shey you know After a long day,I need to relax but Lighter no dey (Lighter no dey) I wonder the reason (Wonder the reason) Na wetin dey sup here (Wetin dey sup here) After a long day eh eh eh eh aye Eh Eh,Eh Eh,Aye Aye Aye Eh Eh,Eh Eh,Aye Aye Aye Eh Eh,Eh Eh,Aye Aye Aye Eh Eh,Eh Eh,Hmmmm Back then,when they no gree make I track them When they think say I no go catch them But Oluwa help me mad them,eh eh eh Back then,yeah When they give me only one good for WhatsApp oh oh oh eh Na Nike abi? Chei! Landlord Oga Landlord No carry me comot for your house oga Landlord,eh eh eh Bankrupt Your boy is bankrupt Last card na 20 bucks and that is if you round up (Ahhhh) It's not an easy thing to be me Shey you know After the hustle and the bustle Shey you know Man body no be firewood eh Shey you know After a long day,I need to relax but Lighter no dey (Lighter no dey) I wonder the reason (Wonder the reason) Na wetin dey sup here (Wetin dey sup here) After a long day eh eh eh eh aye Eh Eh,Eh Eh,Aye Aye Aye Eh Eh,Eh Eh,Aye Aye Aye Eh Eh,Eh Eh,Aye Aye Aye Eh Eh,Eh Eh,Hmmmm
Sanatçı: Gene Okeke
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:34
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Gene Okeke hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı