gene okeke trobul in paradise şarkı sözleri

Da da da da De de de de de Da da da da Di di di di di Do do do do do ye ye ye My baby no listen to them No they no sabi oh oh You can do shakara for them Since you too sabi oh oh You know the only thing dey want na your body oh oh But you know say na my own oh oh oh Oh my God See my baby fine I don't know her size But damn,that ass too large And all these boys want a piece oh yeah Wetin be this oh If I see una here I go kill somebody oh Time don come (Ohhho) Time don come It's time to prove myself That I can be the man Oh baby,time don reach oh yeah Wetin be this oh Baby let me prove that I can be your man (Ghen Ghen) Trobul in Paradise oh Trobul in Paradise oh Trobul in Paradise oh (Uuuyeah) (Ghen Ghen) Trobul in Paradise oh Trobul in Paradise oh Trobul in Paradise oh (Uuuyeah) (Ghen Ghen) Gbe ti Gbe Gbe Gbe ti Gbe Gbe Girl,this my heart wey you wan spoil see no try am oh Gbe ti Gbe Gbe Gbe Gbe ti Gbe Gbe Gbe Girl,no go break my heart Baby girl no try am oh 'cos Me I no get warranty So girl just take it easy And if you hear say person dey fight for you it was probably me girl Nwanyi oma Nwanyi oma My baby I see you Ogini na fioo eh Time don come (Ohhho) Time don come It's time to prove myself That I can be the man Oh baby,time don reach oh yeah Wetin be this oh Baby let me prove that I can be your mahn (Ghen Ghen) Trobul in Paradise oh Trobul in Paradise oh Trobul in Paradise oh (Uuuyeah) (Ghen Ghen) Trobul in Paradise oh Trobul in Paradise oh Trobul in Paradise oh (Uuuyeah) (Ghen Ghen) Trobul,Trobul I no fit handle Trobul,Trobul In paradise Trobul in Paradise oh Trobul in Paradise oh Trobul in Paradise oh Trobul in Paradise oh Trobul in Paradise oh Trobul in Paradise oh (Eeeyeah ye ye ye)
Sanatçı: Gene Okeke
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:35
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Gene Okeke hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı