gene okeke who şarkı sözleri

Yeah yeah (Dey dey dey dey) Yeah yeah Yeah ehe, Yeah ehe Yeah ehe, Yeah ehe Who dey my lane oh (Ahh) Ouuu, mogbe See me, see gbege,oh no If na you, better comot If na them,tell them comot 'Cos I got guys wey never chop And all their eyes are bloodshot oh na na We rolling colorado And smoking on code oh The girls here saying mad oh These kind of guys they never see We come add an crack oho Na dimensions we dey track oh Bros, no dey look me like that oh This our life hard like mad oho oh If you listen to the radio oho You go see say no be joke oho See some people shimgbai they no know Everybody just pack and bone We dey wait until we see the popo If they show we go crash and burn We go ask them say eh,oh yeah Who dey my lane oh (Ahh) Ouuu, mogbe See me, see gbege,oh no If na you, better comot If na them, tell them comot 'Cos I got guys wey never chop And all their eyes are bloodshot But still we dey kampe Na men surround here Who dey find me Who wan try me They go hear am oh I swear to God Haven't you noticed That the boys can't even focus 'Cos they always remind us of our mistakes And they like, you no go progress oh Better leave your music and focus on better things That shit is for sinners oh You go lose your blessings (Ouuu) This your concept What nonsense Talking like a blockhead Are you a blockhead? How many times I go tell you say I no send? So many people tryna get through to my conscience But na still them go dey attend my concert screaming Oh my God That's Gene on the mic,abi? Who dey my lane oh (Ahh) Ouuu, mogbe See me, see gbege, oh no If na you, better comot If na them, tell them comot 'Cos I got guys wey never chop And all their eyes are bloodshot See me see gbege (Dey dey dey dey) As I dey my lane (Dey dey dey dey) Una go see gobe uhh (Dey dey dey dey) If una no maintain Ouuwee ouuwee
Sanatçı: Gene Okeke
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:13
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Gene Okeke hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı