general dj indo inside (feat. abdul) şarkı sözleri

I dey feel some type of way Only you dey make me feel this way feel this way I dey feel some type of way I no fit explain how e dey do me It keeps happening repeatedly I no dey fit hunger for another since that I met u I'm so into you so badly Is it the way that you walk Or the way that u talk Wey dey make me dey go gaga I been think say you do me juju But I check I no see any baba No be say you dey makeup Abi you dey slay up As you dey go gaga Something dey happen oo Something dey happen For inside my body bebe When I see you something dey sup for inside my body E dey be like say dj indo dey play for inside my body baby When you touch Blood overflow for inside my body Something dey haooen oo Something dey happen For inside my body baby I dey feel some type of way Only you dey make we feel this way feel this way Suru my girl oo I wo ni my girl oo I have chosen you Anything dem like dem talk my love Suru, me don talk am before Still goon talk am again You be the cure to my migraine oo Anything them like them talk my love Is it the way that you walk Or the way that u talk Wey dey make me dey go gaga I been think say you do me juju But I check I no see any baba No be say you dey makeup Abi you dey slay up As you dey go gaga Something dey happen oo Something dey happen For inside my body bebe When I see you something dey sup for inside my body E dey be like say dj indo dey play for inside my body baby When you touch Blood overflow for inside my body Something dey haooen oo Something dey happen For inside my body baby I dey feel some type of way Only you dey make we feel this way feel this way I dey feel some type of way Only you dey make we feel this way feel this way
Sanatçı: GENERAL DJ INDO
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:13
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
GENERAL DJ INDO hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı