general kudos vibe along şarkı sözleri
I never wish another man downfall
I never let another man, prey on my downfall oh
Aimo'ye to ju tiri, tenu ole so.. oh
So me i stand solid, make my metal no fall oh
Oh ah ah iye! hmm hmm eh!
Vibe along if you feel my song
Where i come from na luck to survive
Ups and down they wan kill my vibe
General dem no see my type
Vibe along if you feel my song
Where i come from na luck to survive
Ups and down they wan kill my vibe
General dem no see my type
Vibe along if you feel my song
Where i come from na luck to survive
Ups and down they wan kill my vibe
General dem no see my type
Vibe along if you feel my song
Where i come from na luck to survive
Ups and down they wan kill my vibe
General dem no see my type
Huuh!
Trenches kid wanna make it big
Shoye!
Na only big bag big bag i wan dey pick.
So many things man dey face, wey we no dey see
If i'm low and your high, pour me some henessey
We still dey drink, smoke cigar
Orilomo bo di ola
Na only jah fit to make man bigger
Been long we be chasing that paper.
We still dey drink, smoke cigar
Orilomo bo di ola
Na only jah fit to make man bigger
Been long we be chasing that paper.
Vibe along if you feel my song
Where i come from na luck to survive
Ups and down they wan kill my vibe
General dem no see my type
Vibe along if you feel my song
Where i come from na luck to survive
Ups and down they wan kill my vibe
General dem no see my type