general snow all love (feat. bounce) şarkı sözleri

The only thing wey fit save us all na love So Abeg make you show me I no dey pray make you go low low on funds But if you no get make you call me I no go like to whyne you And if you fall i go carry you Dey go for front I go join you (I go join you ou ou oou) Cause you my brother And if I buy Igbo I go call you come make we share am Get your bag go getter Make we do like fela Puff puff pass my brother The top is beneath us Evidence dey now dem don dey believe us We dey save them like Jesus Whine down for the Benz make dem dey see us You wan harm my dawg Emi John Wick They don't even know how it's gonn be Emi John Wick How e wan be It's all love Love It's all love Love It's all love Love It's all love Love If you dey carry weight You no go fit levitate oh If your brother dey hungry, show am love No hesitate o Nobody be island , except your name na lekki I'm pure from my heart o, I no get time for detty Omo make you no be doubting Thomas Who dey disturb make we mount him domot Tell the girls say they can't cheat on us For here nobody go carry you commot If you dey for danger Make I Dey your radar All my haters Omo see da- see danger
Sanatçı: General Snow
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:12
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
General Snow hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı