gentustar bad mind şarkı sözleri

This world is evil Aaaah na today you know This guy no know wetin dey sup sef (GentuStar tell us why this world is evil) Many people just dey ask me GentuStar ooh wetin sup? Why people mind be like that? If you ask me I don't know.(If you ask me I don't know) Why are brother killing brother? Why are violence everywhere? Where will the righteous run to? Only God will save us Why this world are so so evil? (So so much evil) Why are people mind be like that? (Careful brother) Everybody is busy searching violence (Just like that nawa ohh) Another man peace is another man problem (people ask) Why this world are so so evil? (So so much evil) Why are people mind be like that? (Careful brother) Everybody is busy searching violence (Just like that nawa ohh) Another man peace is another man problem (people ask) Only God have mercy Only God protect us Just come to Jesus Only him can save you The world is so evil Brother kill brother Sister kill sister Sometimes we dey feel like say e dey normal, I don't know No evil function against me shall prosper Your best friend be your best enemy The rich man taking wickeden the poor man No love and kindness again No fear God again Only afraid of death Why this world are so so evil? (So so much evil) Why are people mind be like that? (Careful brother) Everybody is busy searching violence (Just like that nawa ohh) Another man peace is another man problem (people ask) (So so much evil) (Just like that nawa ohh) Welcome to the world where are the evil ones having fun more than righteous No nobody want the good mind Everybody want the "BAD MIND" Many things I want to say Wey I want to know Wey I want to ask I don't know wetin next wey go sup for me I dey believe say anybody around me must be my enemy Your best friend be your best enemy The rich man taking wickeden the poor man No love and kindness again No fear God again Only afraid of death Why this world are so so evil? (So so much evil) Why are people mind be like that? (Careful brother) Everybody is busy searching violence (Just like that nawa ohh) Another man peace is another man problem (people ask) Why this world are so so evil? (So so much evil) Why are people mind be like that? (Careful brother) Everybody is busy searching violence (Just like that nawa ohh) Another man peace is another man problem (people ask)
Sanatçı: GentuStar
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:07
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
GentuStar hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı