genzoszn 1004 şarkı sözleri

My brother As I dey wake everyday wetin dey for my mind na to find that paper Omo na to find that paper You no dey see say my heart dey bitter My eyes red and my hand dey shiver Nobody else fit to quench my desire Pass me the rizz make i roll my cigar Roll my cigar Omanchala omanchala Na you dey run am no be my power Omanchala omanchala As I dey come all the guys dem tuama Omanchala omanchala Na you dey run am no be my power Omanchala omanchala Na you be butter for my bread Eh nama na eh nama na cheko Eh namana eh namana Eh namana eh namana cheko Eh namana eh namana Eh namana eh namana cheko Eh namana eh namana Eh namana eh namana cheko Eh namana eh namana Lately I'm alone I dey chase my goal Nobody fit to suppress my growth Them dey wonder how I dey live my life and I no dey look their side Why why why should I I no fit come dey please you guy I no fit let you kill my vibe Nobody get the price to life Why why why should I I no fit come dey please you guy I no fit let you kill my vibe Nobody get the price to life Omanchala omanchala Na you dey run am no be my power Omanchala omanchala As I dey come all the guys dem tuama Omanchala omanchala Na you dey run am no be my power Omanchala omanchala Na you be butter for my bread Eh nama na eh nama na cheko Eh namana eh namana Eh namana eh namana cheko Eh namana eh namana Eh namana eh namana cheko Eh namana eh namana Eh namana eh namana cheko Eh namana eh namana
Sanatçı: GenzoSZN
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:29
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
GenzoSZN hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı