george adogu moe şarkı sözleri

Wetin you carry na final La La la la Money no Dey I go find am See Shey na vibe we go vibe We on quest doing this for tribe Chop beans don’t mess with the sound Feels good put the bullshit aside I make love to cloud No Dey form No Dey proud Everything natural comes from the ground Shots on me Pass me the loud Shawty on me She Dey laugh She Dey laugh Bottles on me Cuz am ill the bars Run this streets We Dey bus We Dey bust Kill this beat of course Is a must No Dey claim holy But I take you to church Oh baby o Wetin you carry na final Oh mami o Money no Dey I go find am Follow come ooohhh This one no be made in China Super star Your body be like designer Rock your body Let me rock your body Rock your body Let me rock your body Rock your body Let me rock your body Rock your body Let me rock your body Ministry of enjoyment Me and my people we buoyant yea Point and kill for appointment Ministry of enjoyment I Dey push I Dey hammer I Dey kush for the Zanga Dem Dey drop like ewedu When I drop it’s a banger So take it down south To the south south Hit keys and pass out Ohhh oooo yea yea yea yea
Sanatçı: George Adogu
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:35
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
George Adogu hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı