gepei rx aiyemé (feat. dmis3) şarkı sözleri

O yeah Spiritual Onana na na na na e Gepei He who finds a wife findeth a good thing And obtains favour from the Lord The rib wey I don dey find o God don put am for my side ooo See My wife e good o She fine She's a blessing she dey try She dey pray for me She gat my back Even in the rain and in the storm (Yeah) My wife e good o She fine She's a blessing she dey try She dey pray for me She gat my back Even in the rain and in the storm (Ah yeah) I don find my wife (Oyho) I don find my missing rib (Oyho) Aiyemè aiyemè (Oyho ooo) Aiyemè aiyemè (Oyho ooo) Vwe vwa yeme Vwe vwo vo mi mre Emete vaseje Tina vwe vwovo mi ne Erhuvwu vwe nanu vo Oguono ruero Obie lo me Uruemu jevwe no Vworiene vwe vwe ruerovwe Die Love vu vwe gbavwe vwiyoto kiro gbo Miche vame kevwe koke omote ejimi gbo See the way I dey ball na because Na you be my goal. Na you dey 'Rule my world' Chei see the reason I dey glo I dey crase for your mata Normally I sabi trek E nor get as e tough reach Normally you sabi blend Na you dey top my chart Normally na you dey trend And if I mess up Forgive me Normally you be your friend Erhovwo vwe yikpvwe vren Idebono da riario me Vweyi chavwuko ivwreghren da harovwe Vwe urhhukpe me Omote na you dey shine my life I dey thank GOD everyday cuz I don find my wife I don find my wife (Oyho) I don find my missing rib (Oyho) Aiyemè aiyemè (Oyho ooo) Aiyemè aiyemè (Oyho ooo) I don find my wife (Oyho) I don find my missing rib (Oyho) Aiyemè aiyemè (Oyho ooo) Aiyemè aiyemè (Oyho ooo) Prayee Ahan ahan Gepei
Sanatçı: Gepei Rx
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:57
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Gepei Rx hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı