gepei rx am blessed şarkı sözleri

Aya ya ya ya ya ye (It's your boy Gepei) Aya ya, aya ya ya Aya ya ya Aya ya, aya ya ya Aya ya (Gepei) Why you dey worry Life na jèjè Wetin dey disturb you Calm down Make you take life softly Drink water,cool your temper God e go do am Make you no dey bother No matter what you say Or you do Anything that you face Just always try be happy Whether things good or bad Smooth or e rough Just always try be happy No matter what you Say or you do Anything that you face Just always try be happy Whether things good or bad Smooth or e rough Raise up your horn song Lemme hear you say Am blessed No matter any situation Wey you face (Just say) Am blessed No matter what The enemy may do (Just say) Am blessed Even if i fall i know i go rise Because am blessed Am blessed (I know) Am blessed No matter any situation Wey you face (Just say) Am blessed No matter what The enemy may do (Just say) Am blessed Even if i fall i know i go rise Because am blessed Am blessed Life e too sweet o My people oya look front o The matter fit hard today But trust me Very soon e go soon soft o Never give up Pray hard work hard Soon you go conquer God go bless you in front Of your enemies Na once dem go start To dey wonder No matter what you Say or you do Anything that you face Just always try be happy Whether things good or bad Smooth or e rough Just always try be happy No matter what you Say or you do Anything that you face Just always try be happy Whether things good or bad Smooth or e rough Raise up your horn song Lemme hear you say Am blessed No matter any situation Wey you face (Just say) Am blessed No matter what The enemy may do (Just say) Am blessed Even if i fall i know i go rise Because am blessed Am blessed (I know) Am blessed No matter any situation Wey you face (Just say) Am blessed No matter what the enemy may do (Just say) Am blessed Even if i fall i know i go rise Because am blessed Am blessed My fans you are Blessed(Prayee) My wife you are blessed Me am blessed(Alright) Kingsley Itopa blessed
Sanatçı: Gepei Rx
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:21
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Gepei Rx hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı