gepei rx e no dey exist (feat. abies) şarkı sözleri

Ochee Gepei Ok now My God cannot lie My God is not a man What He said He will He will do What He's done in my life He has done What God cannot do E no dey exist ooo What God cannot do E no dey exist oo no no (Hear me now) Brethren if you know me before You go dey cry for me If you know me before I swear You go pity for me My God changed my story to glory Right now I am living a testimony (Ah ah) Wetin I find go sokoto (Ah ah) E put am for my shokoto (Ah ah) I marry fine wife (Ah ah) I get e big moto (Ah ah) I don dey count my blessings (Ah ah) Oh no oh no oh no What God cannot do E no dey exist ooo What God cannot do E no dey exist oo no no no What God cannot do E no dey exist o (You say wetin) What God cannot do E no dey exist o no no no no (Ah ah) Wetin I find go sokoto (Ah ah) E put am for my shokoto (Ah ah) I marry fine wife (Ah ah) I get e big moto (Ah ah) I don dey count my blessings (Ah ah) Oh no oh no oh no Aha my people (For all of the things you done) (I give you the glory) What God cannot do does not exist (Everything wey you promise) (Na e you dey do) Gepei (Wetin you no fit do no dey exist o)
Sanatçı: Gepei Rx
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:42
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Gepei Rx hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı