gerad the great nothin for free (feat. maxino) şarkı sözleri

Live it up we dey suffer for real Everyday I dey Grind for the Mil I don't want make you tell on me please I just wan build a life for my Kids Live it up Omo something must Kill( a man) On my own who dey hustle for me I don't want no disturbance for real I don't wan shawty crying for me Speak the truth them go say shut up 100k make I see forward I will never do nothing for free Put the money for Aza for me Even if na the Least Turn up All my people go see forward No go ever do nothing for free Put the money for Aza for me Woah, Damn Pull Up Gang I dey Hustle Oga dey bang Made the whole studio need Fans I mean Woah, Damn Pull Up Gang I dey Hustle Oga dey bang Made the whole studio need Fans I not a rook I'm a Hero I been fighting I came up from Zero Put in work you would think I was building a bridge Cus see that thing wey no nobody dey dey see Like fashola's camera Hero Omo Me I dey come make I see road Give a f*ck Omo me I go need me a mil For inside the money the government steal They no wan make I see shit They no want make I speak it On a Low we dey Grind I used to work 2500 a day For the site But omo nobody dey reason my side ish Your baby girl is my side piece now I gave her nice things Giving her pieces of piping wow Live it up we dey suffer for real Everyday I dey Grind for the Mil I don't want make you tell on me please I just wan build a life for my Kids Live it up Omo something must Kill (a man) On my own who dey hustle for me I don't want no disturbance for real I don't wan shawty crying for me Speak the truth them go say shut up 100k make I see forward I will never do nothing for free Put the money for Aza for me Even if na the Least Turn up All my people go see forward Put the money nothing for Free Put the money for Aza for me Say inside the Aza for me If not bros na wahala for me So I Grind for the Mill So I don't get to starve While some niggas dey para for me Man it's hard to sleep And it's harder to stay woke Popping pills Super scared of being broke Man it's snitches on my block, hoping that I drop Hoping I find another reason To stop The shawty get turned on when you ask for details Expect me to run am girl this life no me relay Too many I dey f*ck up Too many I dey try Too many I been chat up Dem been no dey reply Judge me wey no be Gay Because I dey blow, Guy Me I dey roll my own weed I dey smoke my own tie No distractions Mind my business no violence Unless you f*ck with my profits and I guess it's Live it up we dey suffer for real Everyday I dey Grind for the Mil I don't want make you tell on me please I just wan build a life for my Kids Live it up Omo something must Kill a man On my own who dey hustle for me I don't want no disturbance for real I don't wan shawty crying for me Speak the truth them go say shut up 100k make I see forward I will never do nothing for free Put the money for Aza for me Even if na the Least Turn up All my people go see forward Put the money nothing for Free Put the money for Aza for me
Sanatçı: Gerad the Great
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 4:40
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Gerad the Great hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı