g.o gang lagbaja şarkı sözleri
What's dope in the name
Mykah
Spaik
Phantom
Fumi lady
Would you give me vibe on steady
Omo when e go be
You go realize already
Would you give up on me No
Omo Latin shere Bami show
Would you let nobody know
Cus am steady making everybody know
Malo kala ooh
Kilo shey kilo banger ooh
Baddest me no be kana ooh
Oloshi to the zanger ooh
Malo kala ooh
Kilo shey kilo banger ooh
Baddest me no be kana ooh
Oloshi to the zanger ooh
E no go hard for me and you to japa
Moni Japa ohh moni japa
And for this place awon temi LAGBAJA
Make a man gbes gbes gbes
You dey make a man jogodo
Won wolombo oooh
Make a man go kolo
Give me love you give mayowa
Shoti yeh moti kpalanga ooh
Pretty girl all on me shoti yeh Call me
Oya baby mo kana
See money mi baba nla ooh
Shey you go chop me banana ooh
You Bella me dagbana ooh
Motigbana ooh
If you give me love give me jara oooh
Me be Machanla ooh
Big boy in Agbada ooh
E no go bad for me and you to japa
Moni Japa ohh moni japa
But for this place awon temi LAGBAJA
E no go bad for me and you to japa
Moni Japa ohh moni japa
But for this place awon temi LAGBAJA
Oya go down come and gbes
Omo temi jo jo jo
I no go gbes Omo temi jo jo jo
Oya go down come and gbes
Omo temi jo jo jo
I no go gbes Omo temi jo jo jo
I don Gbes I don
Call me
Make I be your daddy
Take banana till you go old
Mobge mi naughty
Phantom