g.wonda 5:55 şarkı sözleri

You no go use me play You no go use me play lia lia Girl your body bad oo Ak Come out the shell oo Ahnnahnnahnn Omo na the pounds wey dey my mind Me no send me no get your time Omo ninety nine wey dey my side I fit dey Make dem give me sixty nine As a sharp guy mi o foh oo Me go dey anytime when dem Show As a bad guy mi o sa oo Me go dey any day when dey come Ahhnnahhnahnn Say it's five fifty five when I play Don't wanna mess with the boy e Dey craze Gbes Now my son roll up my ganja No waste time pass me the ting Make it faster iss LA o Play your defence I go counter With due respect you know my Baby badder Gbes Yawa don gas see wahala Fatima ti ba agbo je baddiana Oya wait Shake your waist Mami give me space Make I taste your plate Slide it to the left touch your toes Mami no dey form no dey dengepo Woni won ti de Jekan gobri wole Demma capsize when I enter the Place Whine slow mami Smile for daddy Whine pon me face make i cause Tsunami Cause tsunami One leg up One leg up leg up One leg up Cause tsunami One leg up One leg up Leg up leg up Whine pon mi face make I cause tsunami One leg up One leg up leg up One leg up cause tsunami One leg up One leg up Leg up leg up whine pon mi face make I cause tsunami Dem dey find find trouble I dey grind grind hustle Man gats bubble Mi ole pada sinu jungle Bad man na sinner Bad man no holy but bad man na Winner My light e go shine e go mole bi fitilah And God dey my back e dey stand Na my pillar Shout out saraphina Je ka foo kama rira Ten milli for your bag make you chop life for my neck my lady oo Five fifty five when I play Don't wanna mess with the boy e dey craze Gbes Now my son roll up my ganja No waste time pass me the ting make it faster Iss LA o Play your defence I go counter With due respect you know my baby badder Gbes Yawa don gas see wahala Fatima ti ba agbo je baddiana Oya wait Shake your waist Mami give me space make I taste your plate Slide it to the left touch your toes Mami no dey form no dey dengepo Woni won ti de Jekan gobri wole Demma capsize when I enter the place Whine slow mami Smile for daddy Whine pon me face Make I cause tsunami Cause tsunami One leg up One leg up leg up One leg up Cause tsunami One leg up One leg up Whine pon mi face Make I cause Tsunami Leg up One leg up One leg up leg up One leg up Cause tsunami One leg up One leg up Leg up leg up whine pon mi face Make I cause tsunami Ak One leg up One leg up One leg up One leg up One leg up One leg up One leg up One leg up One leg up One leg up One leg up One leg up One leg up
Sanatçı: G.Wonda
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:08
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
G.Wonda hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı