h2h ololufe şarkı sözleri

Ololufe baby ooo You be my baby ooo Ololufe baby ooo I go marry you Carry you African lady H2H ooo eeh Ololufe baby mo eeh Wetin you do me ooo eeh You dey make me kolo ooo eeh I dey feel like to shayo ooo eeh But i no be Tayo ooo eeh I go be your Romeo ooo eeh We go dance and party ee eeh And dance to mental ooo eeh Ololufe na wetin i do you wey dey make you to dey happy ee eeh Ngwa baby bianu ooo eeh Come make i hold you oo eeh I dey feel your body ee eeh Because you too fine ee eeh You go dance for mama ee eeh Me go dance for your Papa ee eeh After our wedding day ee eeh We go honey moon too You go born my baby ee eeh We go come dey jolly ee eeh Ololufe nwanyi oma Nge emere gi ihe dimma Na you be my obioma With you i go fly go ebe dimma I dey feel like Nelson Mandela anytime am with you ooo eeh Na you dey high me pass sensimila Na you i want no be juju ooo eeh My African baby ee eeh International sisi ee eeh You the best that i have ee eeh I no send other girls ee eeh I go sample my money ee eeh For you i go buga ee eeh I will take you round the world eeh With my private jet oo I no be wulu wulu love I get chooku chooku something I no be wulu wulu love ee eeeh I get chooku chooku All the bad belle people me no send them My baby you no say we dey we go dey carry dey go oo I go put them for gutter with the fire wey go burn them I go make people realise say I go sing for you iye iye And you go dance for me too iye iye Dance and scatter the place oo iye iye My baby take your ring oo iye iye Oluwa don pick your call ooo iye iye And he go pick my own too iye iye Is a happy day eh eh eh Is a wedding day eh eh eh Halleluaih eh eh eh Halleluaih eh eh eh Is a happy day eh eh eh Is a wedding day eh eh eh Ololufe na you be my one and only I no go leave for another another boo Ololufe na you be my one and only I no fit leave you for another another boo
Sanatçı: H2h
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:22
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
H2h hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı