habex be ready şarkı sözleri
We should try to secure this country as soon as we can
Lori iro
And efficiently manage it
Lori iro
We do not like the unemployment
Lori iro
The suffering
Lori iro
The low standard of education
Lori iro(everything Na lie jare my people)
The lack of health
Lori iro
Na lie
Lieeeeeeeeeeeeeee!!!
Lie everywhere
(Yoruba demon)
Be ready
Election time don dey come again my people be ready
Dem go want to use your head again moni be ready
(Omo Na true o)
One Congo of garri
Two derica of rice
If you like Oya collect
(If you like collect your future)
See all the promise dem don promise before which one dem don fulfill
See dem just dey lie(dem just dey lie)
Dem just dey deceive us hu huh
Awon mr lie
Dem just dey toy with our emotions
No truth for dem mouth(no truth for dem mouth)
Na soso lamba dem just dey give
Awon mrs lie
My people wake up wake up
Shey dem tell us say one dollar go equal one naira
Na matter we dey solve
And dem say everything go sup te ka no stress am
But we still dey here dey stress
Igbawo lato Majaye Oloba ninu wa
I don't know o
But na our person dey there no other person rule us
Just bunch of greedy people eh
See see dem dey ja
Everybody looking for greener pasture e ye dem dey ja
Na who go come solve am
Be ready
Election time don dey come again my people be ready
Dem go want to use your head again moni be ready
(Omo Na true o)
One Congo of garri
Two derica of rice
If you like Oya collect
(If you like collect your future)
See all the promise dem don promise before which one dem don fulfill
See dem just dey lie(dem just dey lie)
Dem just dey deceive us hu huh
Awon mr lie
Dem just dey toy with our emotions
No truth for dem mouth(no truth for dem mouth)
Na soso lamba dem just dey give
Awon mrs lie
My people wake up wake up
E ye eh (E ye eh)
Listen to me and listen good
Shey if I talk to you shey u go hear
We just be like pawn in their chess game
But we can change that if we wise up
No let play you again
Say No
No let them buy your vote
Say No No
This is our darkest time
Mo mo
Their will light at the end
Sho mo
Be ready
Election time don dey come again my people be ready
Dem go want to use your head again moni be ready
(Omo Na true o)
One Congo of garri
Two derica of rice
If you like Oya collect
(If you like collect your future)
See all the promise dem don promise before which one dem don fulfill
See dem just dey lie(dem just dey lie)
Dem just dey deceive us hu huh
Awon mr lie
Dem just dey toy with our emotions
No truth for dem mouth(no truth for dem mouth)
Na soso lamba dem just dey give
Awon mrs lie
My people wake up wake up
Wake up wake up
Wake up now wake up before it's too late
Moni wake up wake up
Mista habex
Yoruba demon
Kudi owo