habizzy peace of mind (feat. damo k) şarkı sözleri

As i dey on my day I no look ushe face As I no price I no pay Nah money I dey fine o Tell me what I want If no be peace of mind And if I do astray Dem go say nah too much ganja I know my head full Cus I no dey sleep for night Wetin the boy dey find I just won secure the bag o Ah Owo ah ah Owo loun se gboro Ah Owo ah ah Nah money be fine bobo May kelle don Dey talk Say Wetin dey sup Say when e go set for me When I go get to the top Every mallam with him bottle When I go set I want to pop bottle Wetin I Dey find Nah money I Dey find Money makes me smile So where the money Dey Me I won know If money Dey friend go Dey E no go make sense if I stay broke If money Dey friends go Dey Cuz who no like money Dangote still Dey find money Otedola still no won suffer But me I no compete dem Nah only money I want No be me baba lose So who won question the lord
Sanatçı: Habizzy
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:27
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Habizzy hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı