harry hanani aleta şarkı sözleri

Born with dreams, a child of grace In many ways, I've met disgrace Challenging fate, I still embraced Relentless cause it's just phase Pick my pace, run my race Sometimes I runaway Live to fight another day Hide my face till I find my place Producer say, "comot for boot" my voice dey shook I try to dance for school, them tell say "comot for look" I say I fit write book them tell me say "I no fit to" Them tell me say "I no fit to", but still I do Shay all these people wey dey do, their head na two? These faces wey dey look, their head na two? Shay all these people wey dey do, their head na two? These faces wey dey look, their head na two? "Born with dreams, my child of grace It takes disgrace to take your place Challenging fate, with Love embrace Relentless, it's just a phase Find your pace, run your race, Sometimes you runaway Live to fight another day Hide your face, till you find your place Producer say "comot for boot" your voice dey shook You tried to dance for school them tell you say "comot for look" You say you go write a book them tell you say "you too dey do" Them tell you say "you no fit to" but you must do Shay all these people wey dey do, their head na two? These faces wey dey look, their head na two? Shay all these people wey dey do, their head na two? These faces wey dey look, their head na two? Shay all these people wey dey do, their head na two? These faces wey dey look, their head na two? Shay all these people wey dey do, their head na two? These faces wey dey look, their head na two? When you believe that you can achieve There's nothing you cannot do, You believe that you can achieve There's nothing you cannot do Shay all these people wey dey do, their head na two? These faces wey dey look, their head na two? In this Grand tapestry of life It is essential to remember that greatness knows no boundaries Whether born with privilege or faced with diversities Everyone possesses unique talent, strength and resilient The beauty of life lies in embracing these qualities and using them as stepping stone towards realising our own true potentials Obstacles may arise along our path Testing our determination and perseverance Yet, it is precisely through these challenges that we discover our immense capabilities In yielding spirit and the death of our character Choosing to view setbacks as opportunity to growth and self-discovery allows us to unlock hidden talent and reshape our destinies...
Sanatçı: Harry Hanani
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:45
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Harry Hanani hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı