harrymohh halleluyah (special version) şarkı sözleri
When the money no dey
Shy you run far away
Now I'm getting the pay
I'm shouting halle oh
Hallel halleluyah
If you get this money
Hallel halleluyah
Life go sweet pass pami
Hallel halleluyah
If you get this money
Hallel halleluyah
Life go sweet pass pami
Shy na godstime be the best time
But na who work chop life
What's love from the first side
One try make e enter
Na the reason I dey work work work
Why dem be want
Make i fall fall fall oh
Me I no go soco so
Oya come make we
Puff puff puff oh oh oh
Hallel halleluyah
If you get this money
Hallel halleluyah
Life go sweet pass pami
Hallel halleluyah
If you get this money
Hallel halleluyah
Life go sweet pass pami
Give me one shot of Hennessy
Somebody call my dumebi
Cos e don tay wey I colobi
If the money dey she go follow me
You go wound o any muther f**ker
Wey go turn we go shot oh yea
Cos the pleasure is to much eh
Me I want to link up eh
No con dey bother me oh
Say na olowu dey cover me
'Cause i no get nothing
Oya give me the fame ooo
When the money no dey
Shy you run far away
Now I'm getting the pay
I'm shouting halle oh
Hallel halleluyah
If you get this money
Hallel halleluyah
Life go sweet pass pami
Hallel halleluyah
If you get this money
Hallel halleluyah
Life go sweet pass pami
When the money no dey
U run far away away
Hallel halleluyah
Now I'm getting the pay
Hallel I'm getting the pay

