harrysong arabanko şarkı sözleri

See me now yeh Harrysonging Alter Plate Enemies don go buy kerosene arabanko Dem put my matter for cellophane arabanko They want to eat me like egovin arabanko Dem call aboki say bring some sugarcane arabanko Oohh ahh arabanko There are some things I cannot take E dey for cellophane arabanko Since Linda chop I chew me banana arabanko And politicians no come dey pay again arabanko Oohh ahh arabanko Now my matter don be like shell work arabanko I born twins dem jealous me arabanko Internet crash I get more money arabanko Shame the enemies Oh ah arabanko Everywhere I go grace dey follow me arabanko I get another sponsor dem jealous me oh arabanko AlterPlate everybody celebrate arabanko Oh ah arabanko Dem send hired killers to come finish me arabanko But Jehovah say my pikin no go die arabanko And I thank God say father don bless me arabanko Respect don miliki Oh ah arabanko Enemies don go buy kerosene arabanko Dem put my matter for cellophane arabanko They want to eat me like egovin arabanko Dem call aboki say bring some sugarcane arabanko Oohh ahh arabanko There are some things I cannot take E dey for cellophane arabanko Since Linda chop I chew me banana arabanko And politicians no come dey pay again arabanko Oohh ahh arabanko I cook food say make you come chop arabanko You use am against me put me for cooking pot arabanko Empty gallon when I help see water arabanko na wa oh Oh ah arabanko Cow meat carry am for pot periwinkle show em face arabanko Insults upon insolence I don see arabanko I been no wan talk dem dey fire me arabanko na wah Oh ah arabanko Everybody cause na rabaraba ribiribi roboro arabanko Rabaraba ribiribi roboro arabanko Rabaraba ribiribi roboro arabanko eh na wah Oh ah arabanko Oya oya raba raba ribi roboro arabanko Raba ribi roboro arabanko riba raba roboro arabanko I say ribi raba raba roboro arabanko Put your hands and say Oh ah arabanko Arabanko Arabanko See me now eh Harrysong srabanko Oh ah arabanko Arabanko Arabanko Arabanko Oh ah arabanko
Sanatçı: Harrysong
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:21
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Harrysong hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı