harrysong fire şarkı sözleri

This is Harry ooo Frankie Jay Frankie Jay pon this, I go pray pray pray, When the enemies gather around me want to kpai me I go pray, I go pray I go pray, Pray pray When the enemies gather around me want to destroy me, I go pray, I go pray, I go call down fire fire fire fire I go call down fire fire fire fire no badman wey go want to put asunder under under under I go call down fire fire fire fire Ye! Cos imma hammer like this spend like this, do it like this, f**k it like this blow it like this you no like this as you like this eh Cos imma hammer like this spend it like this f**k it like this you know we like this do it like this spend like this Man, don hustle man, don work man, no know how many man wan talk na wetin man deserve man wan chop na wetin man deserve man wan gulp omo omo,if you no get money wa ni pe,you no get sense oh if e no be money matter my guy e no dey make sense ohh ohh na why every day I pray more blessings to come my way problem no dey finish problem becoming every day by day them no wan know wetin we know, wetin we know oohhh problem no dey finish oh problem becoming every day by day When the enemies gather around me want to kpai me I go pray, I go pray I go pray, Pray pray When the enemies gather around me want to destroy me, I go pray, I go pray, I go call down fire fire fire fire, I go call down fire fire fire fire, no badman wey go want to put asunder, under under under, I go call down fire fire fire fire Ye! Cos imma hammer like this spend like this do it like this f**k it like this blow it like this you no like this as you like this eh Cos imma hammer like this spend it like this f**k it like this you know we like this do it like this spend like this Ye!we don spoil right about now hustle, spend it, no limit you know what I mean baby One and two and three baby Yare yare yare yare oh hustle, spend it, no limit you know what I mean baby One and two and three baby yare yare yare yare tell me tell me, that you understand hold me hold me that you dey my mind, Uh uh uh! Tell me tell me that you understand, hold me hold me that you dey mind oh, uh uh uh uh uh uh
Sanatçı: Harrysong
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:29
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Harrysong hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı