harrywhizzy anytime şarkı sözleri

My baby girl you do me strong thing Wetin you dey do me no be small film I geti God I geti mummy Fara momo baby make you hug me For this your love there's no stopping I am capable let me compete I no fit stop do not stop me You better coperate sky is falling No put me for danger Cause I no be stranger I can be your pastor anytime Come to my chamber ah I can call you later ah Promise not to fail that I no be the guy for your mind Take me like inhaler ah ah Anytime you need my help I can be your helper oh ah ah Anytime you need my light I can be your NEPA oh ah Anytime you dey darkness I will never step back oh ah Anytime you dey danger I can be your shepherd Anytime you need my help I can be your helper oh ah ah Anytime you need my light I can be your NEPA oh ah Anytime you dey darkness I will never step back oh ah Anytime you dey danger I can be your shepherd Show me real wey I fit need When things was dry no family Only you I see Wey dey for me anytime I fall You carry me You carry me to Germany You are free say what you need You passi gem girl I swear Your body calamity This your shape on a low just dey make me dey shiver Network is gone no more signal You dey make me cold like a freezer I need some help be my healer Be my healer My one and only Amina ah To be honest I dont care babe Just take me to kastina ah Ahn Ahn Anytime you need my help I can be your helper oh ah ah Anytime you need my light I can be your NEPA oh ah Anytime you dey darkness I will never step back oh ah Anytime you dey danger I can be your shepherd Anytime you need my help I can be your helper oh ah ah Anytime you need my light I can be your NEPA oh ah Anytime you dey darkness I will never step back oh ah Anytime you dey danger I can be your shepherd Oh Oh oh oh Harry ehh Harry harry Shout out to Ejiromeo my producer ah Shout out to my DJ accapella ah DJ bB5
Sanatçı: Harrywhizzy
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:04
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Harrywhizzy hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı