headie one ring my line şarkı sözleri

If e no be money no call me If it ain’t about the money don’t call me If e no be money no call me But if it is ring ring make you ring my line Hey they say I changed cause me dey my lane Take that bad energy comot my face (Take that bad energy comot my face) Dem vex they say I change Them dey expect say I go be the same boy Why e dey pain you say I No dey need you no morе the matter be say If е no be money no call me If it ain’t about the money don’t call me If e no be money no call me But if it is ring ring make you ring my line If e no be money no call me If it ain’t about the money don’t call me If no be money don’t call me But if it is ring ring make ring my line Hey they say I changed Hey cause I dey my lane Take the bad energy comot my face (Take that bad energy comot my face) Dem vex they say I changed Them dey expect say I be the same boy Oh nah nah nah ey hey yeah Me I dey move Just dey waka I just dey face my front and my matter Nkw3 moko sane me I no dey bother Water my dreams so say One day one day dey go grow big Nyame nkoaa ne ma gyenkwa I gat big dreams no dey play no dey stutter DMX k33 loyalty before the money dat Be how we dey live, yeah If you know me you know say I be real Money makes some changes but Money didn’t change me (no no) No dey fear no dey make nothing dey shake me Oh na na i get big dreams o I dey do am for my people o (oh yeah, oh yeah) My people dey depend on me o I no fit give up on my people o oh na na Still Hey they say I changed Hey cause I dey my lane Take the bad energy comot my face (Take that bad energy comot my face) Dem vex they say I changed Them dey expect say I be the same boy Oh nah nah nah ey oh nah nah nah ey hey boy They didn't wanna take me in They labeled me a rebel Motivate myself in mirror trying On my necklace Put this mortgage on my chest cos It could have been a sentence Put this mortgage on my kettle cos We cooking in a kettle Got this cute one and she got freckles Sexy bitches hit me up i Ain't replying to their messages It's better with a city View everything expensive Fresher than a cereal contaminate my beverage Rely on people never they had me in my Cell feeling sentimental huh Out of sight Out of mind Them man wasn't expecting us Minutes later come home and let me level up Niggas turn treacherous Now they Upset with us music and Road it's had to Keep them both seperate (Ah) All the time i couldn't hit that laver I had to hit the strip with pebbles If e no be money no call me If it ain’t about the money don’t call me If no be money don’t call me But if it is ring ring make ring my line If e no be money no call me If it ain’t about the money don’t call me If no be money don’t call me But if it is ring ring make ring my line
Sanatçı: Headie One
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi:
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Headie One hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı